Odiegwu

Eh Ah Odiegwu E don go Ah Dem want code I dunno dem don jones I say she don kprass the Jonesing na high class She been Dey dagbana kush with the guys wey dey muzz on the go I been Dey trap with the guys wey bam kalashin on a low oo Ah Dey don know better know Odiegwu I don go Hey, big man Nono. Wetin she dey blow na colo. dey can never smoke Arizo, scope am. Wetin dem dey burn na coco, for the bando dem dey call us thug one, anytime we position na katakata killing with like ten men when we start to perform nkor Shower da da ruz them ah Hala no be big gun. Dem wan code I dunno, them don jones. I say she don kprass the Jonesing na high class She been Dey dangbana kush with the guys wey dey muzz on a go-oh-oh I been trap with the guys wey dey Pam kalashin on a low Hmmm, Dey don’t know Dey don’t know Odiegwu I don go. Fortify my spirit with Agbo and dongoyaro Defend my soul Celestine babayaro Anytime I wire is a Maza, many funds and kele Dey my phone. All of them can put a parker on a Nigga. How you take Dey run am Odomodu vibes and rythm E no too Dey hard for the boy When I open 32 deram Hughes na my cruise thema use mezebu Dem wan code I don’t know dem don jones I say she don kprass the Jonsing na high class She been Dey dagbana kush with the guys wey Dey muzz on a go oo I been Dey trap with the guys wey Dey Pam kalashin on a low Eh dey don’t know Dey don’t know Odiegwu I don go I don Hmmmm Ehhhhehhh Odiegwu