No Other

&
Emi pon pon, mo de pon pon, baby (oof-shadalaba, no do shakara) Oya, re mi dada, mo de pon pon, baby (oof-shadalaba, no do awada) Oya, rata-ta-tan (oof-shadalaba, no do shakara, no do shakara) Ri-tan, make you rata-ta-tan (no do awada) I only want you, no other (no-other) No other girl, say, no other (no other girl, say, no-other) No other girl, just my mother (my-mother) Aya-ya-ya, ya I only want you, no other (no-other) No other girl, say, no other (no other girl, say, no-other) No other girl, just my mother (my-mother) Just my mother, ahh Oya, ripim pom-pom, ripim pom-pom, baby Oya, o di dan-dan, o di dan-dan, baby Oya, rapa npan pom, you can fit to rapa npan pom Oya, ripim pom-pom, ripim pom-pom, baby Oya, o di dan-dan, o di dan-dan, baby Oya, rapa npan pom (ehn-eh, ehh), you can fit to rapa npan pom Wetin you want, shey na silver or gold? You never see millions unfold I no be small boy, I no be watagiri I no dey wear slippers, Dunlop oh Even Mia Khalifa, I unfollow If I look another one, Apollo Abeg, make you release am, mama yo-yo Mama yo-yo, oh Likkle tsunami, forget about mummy I can be your daddy And, I can be your nanny Likkle tsunami, forget about mummy I can be your daddy And, I can be your nanny I only want you, no other (no-other) No other girl, say, no other (no other girl, say, no-other) No other girl, just my mother (my-mother) Aya-ya-ya, ya I only want you, no other No other girl, say, no other No other girl, just my mother Just my mother, ahh Like to dey dey your side I want to dey your side Smiling dey make me dey like to dey dey your side I want to dey your side Oya, ripim pom-pom, ripim pom-pom, baby Oya, o di dan-dan, o di dan-dan, baby Oya, rapa npan pom, you can fit to rapa npan pom Oya, ripim pom-pom, ripim pom-pom, baby Oya, o di dan-dan, o di dan-dan, baby Oya, rapa npan pom, you can fit to rapa npan pom (World Wave)