Many Things

Mama said You don't need no interception You are perfect Because of ur imperfection Anywhere any direction Wey u go say Never beg for no affection Melo melo ni mo fe so In the tension dem won put me under pressure Won fe gbo nkan ti mo fe so But now I got people waiting for my next song Something just dey tell me ride on No be say na me do pass Baba just decide to gimme through pass E look my life and gimme two chance And as omo ogbon mo ride won But still I no too gas I no dey go to church but I no do jazz Now u see I'm living good life Cos many many things Many many things I know say I small but my eyes don see Many many things Many many things Be like I cross seven mountains and seven seas I still dey insist oga I no dey resist Me I don hustle now d cash no contain my Jeans But no be so e be yesterday No be so e be yesterday Life go teach u pass professor On d road so no ask me where I learned from Always moving with precaution Mehn I swear say u no fit catch me for junction Ever since I dropped my first song Me I know say The next one go be d best one Kemi gan to domo tan so mehn Eye too see melo ni mo fe so Something just dey tell me ride on No be say na me do pass Baba just decide to gimme through pass E look my life and gimme two chance And as omo ogbon mo ride won But still I no too gas I no dey go to Church but I no do jazz Now u see I'm living good life Cos many many things Many many things I know say I small but my eyes don see Many many things Many many things Be like I cross seven mountains and seven seas I still dey insist oga I no dey resist Me I don hustle now d cash no contain my Jeans But no be so e be yesterday No be so e be yesterday You don't need no interception You are perfect Because of ur imperfection Anywhere any direction Wey u go say Never beg for no affection Melo melo ni mo fe so In the tension dem won put me under pressure Won fe gbo nkan ti mo fe so But now I got people waiting for my next song