Shopla (P)
Yeah
Yeah yeah baby yo
Girl I know you carry something
Girl I know you carry
Girl I know you carry something (Kuron'be)
Wey dey give me energy (Energy)
Baby shey you cover me
Tell me shey you cover me
Baby you go chop my money (My money)
I know your bill is all on me (On me)
Girl you know you're all I need
Oh girl you know you're all I need
Ayy mama mia tell me how to live at your yeah
Mama mia you're my medicine
Mama mia I no go like to bother you (Oh yeah)
But I go like make you dey call me brother (Yeah)
Pemi l'oruko
Fami ni 'rungbon
Oreke my darling
She call me agbaya
Pemi l'oruko
Fami ni 'rungbon (Fami ni 'rungbon)
Oreke my darling (Joeboy pon deck)
She tell me na kwana (Yeah)
I really wish that I get to you
So you go relieve my P
Be like say you no believe say
Wetin I get electrical yeah
I get money for my pocket (Pocket)
And I wanna be your socket oh
Make your barka jam my bonnet oh
Girl I'm just being honest oh uh oh (Yeah)
Mama mia tell me how to live at your yeah
Mama mia you're my medicine
Mama mia I no go like to bother you (Oh yeah)
But I go like make you dey call me brother (Yeah)
Pemi l'oruko
Fami ni 'rungbon
Oreke my darling
She call me agbaya
Pemi l'oruko
Fami ni 'rungbon (Fami ni 'rungbon)
Oreke my darling (Joeboy pon deck)
She tell me na kwana (Yeah)
Comment