Kristy

Tell me where you dey go ohh Girl, I need you here right now Where you dey go? Mmm, high mi spirit, high mi soul, oh-whoa-woah Stay inna mi yard 'till the sun down, mm (stay inna mi yard 'till the sun down) Bum bum sweeter than Mirinda, than Mirinda Caterpillar, biggie tipper, ah-ooh London diva, buy you visa, buy you visa (buy you visa, buy you visa) Tequila, gimme ginger-ah, ooh Fresh like bread wey dem do today Omo, you no need Mary Kay Omoge, you be take away, hmm-mm Other girls, dem still dey learn Make I give you bottom belle (bottom belle) Kristy, shey you dey hear? Mm-mm Fresh like bread wey dem do today Omo, you no need Mary Kay (Mary Kay) Omoge, you be take away (take away), hmm-mm Other girls, dem still dey learn (dem still dey learn) Make I give you bottom belle (bottom belle) Kristy, shey you dey hear? (Shey you dey hear?), Mm-mm (Cook that ting) I'll never be done with your love Just know, I'll be here for the long run Come rain, come sun, I'll be right here Need me anywhere, I'm right there You're living rent free in my heart Right here, the left side of my chest Baby, I pledge my allegiance to you Because your Bum bum sweeter than Mirinda, than Mirinda (than Mirinda, than Mirinda) Caterpillar, biggie tipper, ah-ooh London diva, buy you visa, buy you visa (London diva, buy you visa, buy you visa) Tequila, gimme ginger-ah, ooh Fresh like bread wey dem do today (fresh like bread wey dem do today) Omo, you no need Mary Kay (Mary Kay) Omoge, you be take away (take away), hmm-mm Other girls, dem still dey learn (dem still dey learn) Make I give you bottom belle (bottom belle) Kristy, shey you dey hear? (Kristy, shey you dey hear?), Mm-mm Fresh like bread wey dem do today (fresh like bread wey dem do today) Omo, you no need Mary Kay (Mary Kay) Omoge, you be take away (take away), hmm-mm Other girls, dem still dey learn (dem still dey learn) Make I give you bottom belle (bottom belle) Kristy, shey you dey hear? (Shey you dey hear?), Mm-mm (Milla Mix)

More from Ruger