Confident

It's on God It's on God Whoa, whoa Girl, as long as the Hennessy for my cup will never finish Wetin I feel I go talk am finish Say girl, if you give me one minute I'll convince you I am that confident Been waiting on you for couple minutes No make oroma con they see me finish Girl, if you won't give me one minute Then I'll convince you I am that confident I'll convince you I am that confident I'll convince you I am that confident I'll convince you I am that confident No make oroma con they see me finish I'll convince you I am that confident Something on my mind So I could tell you one time That liquor and wine Tell me if you like so baby, we will step outside We can go ride outside in the night time You know as e be, you know as e go Make I give you up close and personal something wey go sweet you like wen I sing I'm nothing Girl, you know as e be, girl you know as e go Make I give you up close and personal something wey go sweet you like wen I sing I'm nothing Excuse me please my sister Girl, I have been talking to you, you no no say na me dey your corner And I want to be your mister I dey see your face on top my radar, I want make we jam jam Girl, as long as the money plenty e no go ever finish Wetin I get I no fit spend am finish This kind of love I no fit show you finish See me finish Because of the vibes I combine Her body sef don dey compile She dey make me shout oh divine Ah ya ya Girl, as long as the Hennessy for my cup will never finish Wetin I feel I go talk am finish Say girlie if you give me one minute I'll convince you I am dat confident Been waiting on you for couple minute No make oroma con dey see me finish Girl, if you want me give me one minute Den I'll convince you I'm dat confident I'll convince you I'm dat confident I'll convince you I'm dat confident I'll convince you I'm dat confident No make oroma con dey see me finish I'll convince you I am dat confident

More from Savage