Believe Me

What have you done to me I no know oh yeah What have you done to me I no know Believe me Believe me Believe me E gats be you I need you I need you for my family Believe me Believe me Believe me E gats be you I need you I need you for my family It must be you It must be you o Anwuli I need you I need you for my family It must be you It must be you o Anwuli I need you I need you for my family Oh baby o Been in love with you for days I don dey wait you for so long Shomo I’m crazy o I’m crazy over you Na wetin man go do to make you know Wetin you wan believe if you no believe me I will not deceive do not deceive me And my love go pass the love you give me If i fall your hand abeg delete me Wetin you wan believe if you no believe me I will not deceive do not deceive me And my love go pass the love you give me If i fall your hand abeg delete me yeah What have you done to me I no know oh yeah What have you done to me I no know Believe me Believe me Believe me E gats be you I need you I need you for my family It must be you It must be you o Anwuli I need you I need you for my family My pretty pretty Sweetie sweetie Make i give you my name Oya follow me let’s go Bend down low Follow me make we go My pretty pretty Sweetie sweetie Make i give you my name Oya follow me let’s go Bend down low Follow me make we go Wetin you wan believe if you no believe me I will not deceive do not deceive me And my love go pass the love you give me If i fall your hand abeg delete me Wetin you wan believe if you no believe me I will not deceive do not deceive me And my love go pass the love you give me If i fall your hand abeg delete me yeah