Ade Owerri (feat. J Martins)

&
Ai Eripa ripa re, ai Bracket dey here so Say na make we dey paya paya eh Yeah J Martins Confam A-one, two, three Obi mu na to ni-ni-ni-ni, o na to ni-ni-ni-ni Obi mu na to, obi mu na to Obi mu na to ni-ni-ni-ni Obi mu na to ni-ni-ni-ni O na to ni-ni-ni-ni Obi mu na to, obi mu na to (ai, listen) Obi mu na to, ah eh (ai) The way you dey make me feel no be wetin I expect o My body dey shake well well Any time you hold my hand o Like play, like play This your love don enter my heart o And before you know am I go carry you go see my mama (ai, chei) Ada Owerri le, yeah Ada Owerri le, e yeah Ada Owerri le, e yeah Ada Owerri le, sing it Ada Owerri le, yeah Ada Owerri le, e yeah Ada Owerri le, e yeah Ada Owerri le Obi mu na to ni-ni-ni-ni, o na to ni-ni-ni-ni (to ni-ni-ni-ni, eh) Obi mu na to, obi mu na to (to ni-ni-ni-ni, eh) Obi mu na to ni-ni-ni-ni Obi mu na to ni-ni-ni-ni O na to ni-ni-ni-ni Obi mu na to, obi mu na to Obi mu na to, ah eh (ai, okay) I no fit explain the way I feel If you smile at me baby If I close my eyes I dey see the way you dey carry my own pikin (chai) Ada owerri le, yeah Nwa, itoru to eh-eh Since I dey die for you Na only you I dey gbadun (chei) Ada Owerri le, yeah Ada Owerri le, e yeah (ada Owerri le) Ada Owerri le, e yeah Ada Owerri le, sing it Ada Owerri le, yeah Ada Owerri le, e yeah Ada Owerri le, e yeah Ada Owerri le Obi mu na to ni-ni-ni-ni, o na to ni-ni-ni-ni (to ni-ni-ni-ni, eh) Obi mu na to, obi mu na to (to ni-ni-ni-ni, eh) Obi mu na to ni-ni-ni-ni Obi mu na to ni-ni-ni-ni O na to ni-ni-ni-ni Obi mu na to, obi mu na to Obi mu na to, ah eh Ada owerri le eh, it's you I'm calling Make we stay together Abeg you make you do this for me Chai, e dey do me like magic How we start to dey love each other For you, I go spend my money And na true I dey yarn my lover Obi mo na to ni-ni-ni-ni, oh eh-eh, chai Because of you, because of you Oh baby eh-eh-eh Ada owerri le, (ai, chai, yes) I say good or bad or bad or good Oh baby eh-eh-eh Obi mu na to ni-ni-ni-ni, o na to ni-ni-ni-ni (to ni-ni-ni-ni, eh) Obi mu na to, obi mu na to (to ni-ni-ni-ni eh) Obi mu na to ni-ni-ni-ni Obi mu na to ni-ni-ni-ni O na to ni-ni-ni-ni Obi mu na to, obi mu na to Obi mu na to, ah, eh To ni-ni-ni-ni, o na to ni-ni-ni-ni (to ni-ni-ni-ni, eh) Obi mu na to, obi mu na to (to ni-ni-ni-ni, eh) Obi mu na to ni-ni-ni-ni Obi mu na to ni-ni-ni-ni O na to ni-ni-ni-ni (obimo oh) Obi mu na to, obi mu na to Obi mu na to, ah, eh-eh Oh yeah Yeah Special thanks to Almighty God Ape Planet Records Prince Emeka Mama Kennis Music Square Records Paul and Peter Oga Jude Onye w'anyi gozie unu Chief Engineer Justice AKA J. Martins (say na make you dey paya paya eh) Ogbuefi nna nelu ugo one of highlife beat Oh yeah (ai) Bracket dey as so, confirm (mama oyoyoyo) (ai, ai, ai) Mama oyoyoyo Ada Owerri le eh To ni-ni-ni eh

Jaya9

Mostbet

MCW

Jeetwin

Babu88

Nagad88

Betvisa

Marvelbet

Baji999

Jeetbuzz

Mostplay

Melbet

Betjili

Six6s

Krikya

Glory Casino

Betjee

Jita Ace

Crickex

Winbdt

PBC88

R777

Jitawin

Khela88

Bhaggo