Sanko

Some of them dem ma know me Some of them dem no know me Some of them keep for me Everytime the people dancing Some of them the wanner whine for me Some of them bugi it down for me I love the way the ladies whine for me Everybody now leggo eh Everybody eh I like the way you do it eh Uhm my people say All my ladies whine am eh daga See this girls them'eh All my people here you dey eh All the ladies where una dey Move your body to the beating eh Love me love me Need me need me All my ladies every body them want me This sexy body girls them need me She say she love me she love me She want me yeah she want me All my people everybody love me Sexy body girls everybody Sanko See this girl them hear me Sanko People them ma feel me from the Sanko Hmm you don't care were I don't dey go See the girl them ma wan to the hear me Sanko Ah ha buss this every year See the people them ma feel filling me like go Anywhere that I go them wan to go See right now meet them on my floor I like the way them fit run floor All my ladies wanna jump front The ladies every body wanna move front I like the way you step just dey too follow Girls them dey whine am All my homies them ma jump front The girls everybody them ma twist dem Everybody dance see see I like the way them dey bugi down I like the way them dey twist down Me I like the way girls whine it down Me I love them me I love them I like the way them dey jump around Me I like the way them dey twist down Me I love the way girls them whine it down l say me I love them me I love them Love me love me Need me need me All my ladies everybody them want me This sexy body girls them need me She say she love me she love me She want me yeah she want me All my people every body love me Sexy body girls everybody Sanko See this girl them hear me Sanko People them ma feel me from the Sanko Hmm you don't care were I don't dey go See the girl them ma wan to the hear me Sanko Ah ha buss this every year See the people them ma feel filling me like go Anywhere that I go Dager ah ha Them ma ready now