Pull UP

&
MUSICDownload: Timaya Ft. Burna Boy – Pull Up [Audio+Lyrics]Published 3 years ago on February 8, 2019By TopNaija.ng Ad Egberipapa of Bayelsa, Timaya has released his latest project and here’s a new single titled “Pull Up” which was produced by Kel P and mixed by STG. The lovely tune is off his set to be released 7th studio project titled ‘Chulo Vibes’, a 9-track E.P. This new jam is coming few days after he dropped “Balance”. Listen, download and share your thoughts below! Audio Player 03:11 03:11 Use Up/Down Arrow keys to increase or decrease volume. DOWNLOAD MP3 Timaya ft. Burna Boy – Pull Up Lyrics [Intro] Eh yaya Ya ya ya ya ya Ya ya ya ya ya It’s Kel P vibes Leggo [Timaya] When the girl them pull up Giddem that thing wey dey make them craze I’m that guy wey dey make them craze Step inna the place say the girlie dem craze When the girl them pull up Giddem that thing wey dey make them craze I’m that guy wey dey burst their brain Step inna the place say the girlie dem craze Right now them realising Long time ago, nobody know Soundbwoy wan analyze it Nobody know how the thing go Tell them make them know [Burna Boy] Anything can happen when the girl them come around Them no send me before but you know dem love me now E dey give them pepper, people say we don dey proud As e be now, anything is allowed [Timaya] Pull up pull up Giddem that thing wey dey make them craze I’m that guy wey dey make them craze Step inna the place say the girlie dem craze When the girl them pull up Giddem that thing wey dey make them craze I’m that guy wey dey burst their brain Step inna the place say the girlie dem craze Right now they realising Long time ago, nobody know Soundbwoy wan analyze it Nobody know how the thing go Tell them make them know [Burna Boy] Anything can happen when the girl them come around Them no send me before but you know dem love me now E dey give them pepper, people say we don dey proud As e be now, anything is allowed Say make I give it to you o I go give it to you All that you need to do o is dance a burukututu Oluwa Burna lomo I no be adetutu rara Look! I no be mugu I go do you magic, e be voodoo (juju) [Timaya] When the girl them pull up Giddem that thing wey dey make them craze I’m that guy wey dey make them craze Step inna the place say the girlie dem craze When the girl them pull up Giddem that thing wey dey make them craze I’m that guy wey dey burst their brain Step inna the place say the girlie dem craze Right now they realising Long time ago, nobody know Soundbwoy wan analyze it Nobody know how the thing go Tell them, make them know [Outro – Burna Boy] Anything can happen when the girl them come around Them no send me before but you know dem love me now E dey give them pepper, people say we don dey proud It’s STG