Sunday, December 7, 2025

Zinoleesky – Sunny Ade (Music video & Lyrics)

Stream and watch Sunny Ade by Zinoleesky (Music video & Lyrics)
Uhn uhn uhn uhn
Sorry I’m not sorry (sorry I’m not sorry)Wetin I no do can’t be worried (wetin I no do can’t be worried)They don tell me about my journeySay rainy days are comingAnd they feel they can be funny (and they feel they can be funny)
They wan make I fall and dieBaba God dey my sideEverything they talk na lieEverything they talk na lieEmi shi ma pe bi ti Sunny AdeE shi ma wole fun ori adeDem no sabi how I dey play my gameFor all this people wan spoil my name
Won ro pe ma fo oWon ro pe ma jaboAni won ro pe ma sonuBut nothing fit do omo olorunAhn ahn
Blessings on blessingsMan no be God see the settingsAfter all we’ve doneKi le fe n si n?Ye ki le fe n si n?A tun ti take overAnytime we step in it’s game overThis one na Ferrari no be range overRemember it’s game over (ahn ahn)Mo fun won fire for fireKo le re Daddy ZendayaAll these people wan make I tireAhn ahnSugbon kole re Daddy ZendayaShebi iwo olorun ri miIf I do wetin dem talk then make e beShebi iwo olorun ri miI no do wetin dem talk
They wan make I fall and dieBaba God dey my sideEverything they talk na lieEverything they talk na lieEmi shi ma pe bi ti Sunny AdeE shi ma wole fun ori adeDem no sabi how I dey play my gameFor all this people wan spoil my name
Won ro pe ma fo oWon ro pe ma jaboAni won ro pe ma sonuBut nothing fit do omo olorunAhn ahn
Emi shi ma pe bi ti Sunny AdeE shi ma wole fun ori ade

Related Articles

Hot this week

Paul Tomisin Biography: Age, Family, Education and Career

Minister Paul Tomisin is a celebrated gospel artist known...

Ayo Maff Biography: Age, Family, Education and Career

Ayomide Mafoluku Ayodele, better known as Ayo Maff, was...

Top 5 Cheap Sites to Buy Data and Airtime in Nigeria (2025 Edition)

In a country where staying connected is vital—from running...

Bright Chimezie Biography: Age, Family, Education and Career

Bright Chimezie, a Nigerian musician who gained prominence in...

Daddy Freeze Biography: Age, Family, Education and Career

Ifedayo Olarinde, better known as, Daddy Freeze, is a...