Monday, May 12, 2025

Zinoleesky – Many Things (Music video & Lyrics)

Stream and watch Many Things by Zinoleesky (Music video & Lyrics)
Mama saidYou don’t need no interception
You are perfectBecause of ur imperfection
Anywhere any directionWey u go sayNever beg for no affection
Melo melo ni mo fe soIn the tension dem won put me under pressure
Won fe gbo nkan ti mo fe soBut now I got people waiting for my next song
Something just dey tell me ride onNo be say na me do pass
Baba just decide to gimme through passE look my life and gimme two chance
And as omo ogbon mo ride wonBut still I no too gas
I no dey go to church but I no do jazzNow u see I’m living good life
Cos many many thingsMany many thingsI know say I small but my eyes don seeMany many thingsMany many thingsBe like I cross seven mountains and seven seas
I still dey insist oga I no dey resistMe I don hustle now d cash no contain my Jeans
But no be so e be yesterdayNo be so e be yesterday
Life go teach u pass professorOn d road so no ask me where I learned from
Always moving with precautionMehn I swear say u no fit catch me for junction
Ever since I dropped my first song Me I know sayThe next one go be d best one
Kemi gan to domo tan so mehnEye too see melo ni mo fe so
Something just dey tell me ride onNo be say na me do pass
Baba just decide to gimme through passE look my life and gimme two chance
And as omo ogbon mo ride wonBut still I no too gas
I no dey go to Church but I no do jazzNow u see I’m living good life
Cos many many thingsMany many thingsI know say I small but my eyes don seeMany many thingsMany many thingsBe like I cross seven mountains and seven seas
I still dey insist oga I no dey resistMe I don hustle now d cash no contain my Jeans
But no be so e be yesterdayNo be so e be yesterday
You don’t need no interception
You are perfectBecause of ur imperfection
Anywhere any directionWey u go sayNever beg for no affection
Melo melo ni mo fe soIn the tension dem won put me under pressure
Won fe gbo nkan ti mo fe soBut now I got people waiting for my next song

Related Articles

Hot this week

Paul Tomisin Biography: Age, Family, Education and Career

Minister Paul Tomisin is a celebrated gospel artist known...

Ayo Maff Biography: Age, Family, Education and Career

Ayomide Mafoluku Ayodele, better known as Ayo Maff, was...

Very dark man Biography: Age, Family, Education and Career

Martins Vincent otse, better known as very dark man,...

Natse Jemide Biography: Age, Family, Education and Career

Natse Jemide is a famous actor and film producer....

Kastropee Biography: Age, Family, Education and Career 

Paulinus Asekhameh, better known as Kastropee, is a prominent...