{"id":16461,"date":"2024-11-28T09:10:39","date_gmt":"2024-11-28T09:10:39","guid":{"rendered":"https:\/\/www.naijatraffic.ng\/news\/?p=16461"},"modified":"2024-11-28T09:11:32","modified_gmt":"2024-11-28T09:11:32","slug":"ayra-starr-rush-music-video-lyrics","status":"publish","type":"post","link":"https:\/\/www.naijatraffic.ng\/news\/ayra-starr-rush-music-video-lyrics\/","title":{"rendered":"Ayra Starr &#8211; Rush (Music video &amp; Lyrics)"},"content":{"rendered":"<div><strong>Stream and watch Rush Ayra Starr(Music video &amp; Lyrics)<\/strong><\/div>\n<div><\/div>\n<div><\/div>\n<div class=\"ujudUb\"><em>Ta-ta-ri<\/em><br aria-hidden=\"true\" \/><em>Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri<\/em><br aria-hidden=\"true\" \/><em>Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri, pa<\/em><\/div>\n<div class=\"ujudUb\"><em>Sabi girl no dey too like talk<\/em><br aria-hidden=\"true\" \/><em>Animals dey in human form<\/em><br aria-hidden=\"true\" \/><em>Padi man, nobody like work<\/em><br aria-hidden=\"true\" \/><em>But you must hustle if you wan chop<\/em><br aria-hidden=\"true\" \/><em>E no finish, dem wan fight us<\/em><br aria-hidden=\"true\" \/><em>If them dey run, dem no fit catch up<\/em><br aria-hidden=\"true\" \/><em>I no dey form say I too righteous<\/em><br aria-hidden=\"true\" \/><em>No come dey form say you too like us<\/em><\/div>\n<div class=\"ujudUb\"><em>Me no get the time for the hate and the bad energy<\/em><br aria-hidden=\"true\" \/><em>Got my mind on my money<\/em><br aria-hidden=\"true\" \/><em>Make you dance like Poco Lee<\/em><br aria-hidden=\"true\" \/><em>Steady green like broccoli<\/em><br aria-hidden=\"true\" \/><em>Steady on my grind, no wan hear what they wan telly me<\/em><br aria-hidden=\"true\" \/><em>Kudi na my fantasy<\/em><br aria-hidden=\"true\" \/><em>Dem wan dey check if my tap e no rush<\/em><\/div>\n<div class=\"ujudUb\"><em>But e dey rush (e dey rush)<\/em><br aria-hidden=\"true\" \/><em>E dey rush well, well, e be much (e be much)<\/em><br aria-hidden=\"true\" \/><em>Na God dey make my tap, e dey rush<\/em><br aria-hidden=\"true\" \/><em>The kind money we touch, yeah<\/em><br aria-hidden=\"true\" \/><em>E dey rush (e dey rush)<\/em><br aria-hidden=\"true\" \/><em>E dey rush well, well, e be much (e be much)<\/em><br aria-hidden=\"true\" \/><em>No be hype, everybody dey crush<\/em><br aria-hidden=\"true\" \/><em>There&#8217;s no dulling with us (there&#8217;s no dulling with us, oh)<\/em><\/div>\n<div class=\"ujudUb\"><em>Pa-pa-ri (oh)<\/em><br aria-hidden=\"true\" \/><em>Ta-ta-ri-pa, pa-pa-ri (yeah)<\/em><br aria-hidden=\"true\" \/><em>Ta-ta-ri-pa, pa-pa-ri-pa<\/em><br aria-hidden=\"true\" \/><em>Ta-ra-pa-pa-ri-pa<\/em><\/div>\n<div class=\"ujudUb\"><em>Jofunmi Japata, I dey go Ghana (yeah)<\/em><br aria-hidden=\"true\" \/><em>You never touch, you dey form papas (yeah)<\/em><br aria-hidden=\"true\" \/><em>Which kind money we never see before?<\/em><br aria-hidden=\"true\" \/><em>Kosi elomi, got me feeling I&#8217;m the one<\/em><br aria-hidden=\"true\" \/><em>Aje, aje, aje, can never take my cake away, aje<\/em><br aria-hidden=\"true\" \/><em>You can&#8217;t count my grace<\/em><br aria-hidden=\"true\" \/><em>I just dey my lane, my lane<\/em><\/div>\n<div class=\"ujudUb\"><em>Me no get the time for the hate and the bad energy<\/em><br aria-hidden=\"true\" \/><em>Got my mind on my money<\/em><br aria-hidden=\"true\" \/><em>Make you dance like Poco Lee<\/em><br aria-hidden=\"true\" \/><em>Steady green like broccoli<\/em><br aria-hidden=\"true\" \/><em>Steady on my grind, no wan hear what they wan telly me<\/em><br aria-hidden=\"true\" \/><em>Kudi na my fantasy (yeah, yeah)<\/em><br aria-hidden=\"true\" \/><em>Dem wan dey check if my tap e no rush (yeah)<\/em><\/div>\n<div class=\"ujudUb\"><em>But e dey rush (e dey rush)<\/em><br aria-hidden=\"true\" \/><em>E dey rush well, well, e be much (e be much)<\/em><br aria-hidden=\"true\" \/><em>Na God dey make my tap, e dey rush (yeah)<\/em><br aria-hidden=\"true\" \/><em>The kind money we touch, yeah<\/em><br aria-hidden=\"true\" \/><em>E dey rush (e dey rush)<\/em><br aria-hidden=\"true\" \/><em>E dey rush well, well, e be much (e be much)<\/em><br aria-hidden=\"true\" \/><em>No be hype, everybody dey crush<\/em><br aria-hidden=\"true\" \/><em>There&#8217;s no dulling with us (there&#8217;s no dulling with us)<\/em><\/div>\n<div class=\"ujudUb\"><em>&#8216;Cause e dey rush<\/em><br aria-hidden=\"true\" \/><em>E dey rush well, well, e be much<\/em><br aria-hidden=\"true\" \/><em>Na God dey make my tap, e dey rush<\/em><br aria-hidden=\"true\" \/><em>The kind money we touch<\/em><br aria-hidden=\"true\" \/><em>E dey rush<\/em><br aria-hidden=\"true\" \/><em>E dey rush well, well, e be much<\/em><br aria-hidden=\"true\" \/><em>No be hype, everybody dey crush<\/em><br aria-hidden=\"true\" \/><em>There&#8217;s no dulling with us (there&#8217;s no dulling)<\/em><\/div>\n<div class=\"ujudUb WRZytc\"><em>Yeah, yeah<\/em><br aria-hidden=\"true\" \/><em>Yeah, yeah<\/em><br aria-hidden=\"true\" \/><em>Mmh, ah<\/em><\/div>\n","protected":false},"excerpt":{"rendered":"<p>Stream and watch Rush Ayra Starr(Music video &amp; Lyrics) Ta-ta-riTa-ta-ri-pa, ta-ta-riTa-ta-ri-pa, ta-ta-ri, pa Sabi girl no dey too like talkAnimals dey in human formPadi man, nobody like workBut you must hustle if you wan chopE no finish, dem wan fight usIf them dey run, dem no fit catch upI no dey form say I too [&hellip;]<\/p>\n","protected":false},"author":11,"featured_media":16467,"comment_status":"open","ping_status":"open","sticky":false,"template":"","format":"video","meta":{"footnotes":""},"categories":[14],"tags":[1576],"class_list":{"0":"post-16461","1":"post","2":"type-post","3":"status-publish","4":"format-video","5":"has-post-thumbnail","7":"category-music-video-lyrics","8":"tag-ayra-starr","9":"post_format-post-format-video"},"_links":{"self":[{"href":"https:\/\/www.naijatraffic.ng\/news\/wp-json\/wp\/v2\/posts\/16461","targetHints":{"allow":["GET"]}}],"collection":[{"href":"https:\/\/www.naijatraffic.ng\/news\/wp-json\/wp\/v2\/posts"}],"about":[{"href":"https:\/\/www.naijatraffic.ng\/news\/wp-json\/wp\/v2\/types\/post"}],"author":[{"embeddable":true,"href":"https:\/\/www.naijatraffic.ng\/news\/wp-json\/wp\/v2\/users\/11"}],"replies":[{"embeddable":true,"href":"https:\/\/www.naijatraffic.ng\/news\/wp-json\/wp\/v2\/comments?post=16461"}],"version-history":[{"count":1,"href":"https:\/\/www.naijatraffic.ng\/news\/wp-json\/wp\/v2\/posts\/16461\/revisions"}],"predecessor-version":[{"id":16468,"href":"https:\/\/www.naijatraffic.ng\/news\/wp-json\/wp\/v2\/posts\/16461\/revisions\/16468"}],"wp:featuredmedia":[{"embeddable":true,"href":"https:\/\/www.naijatraffic.ng\/news\/wp-json\/wp\/v2\/media\/16467"}],"wp:attachment":[{"href":"https:\/\/www.naijatraffic.ng\/news\/wp-json\/wp\/v2\/media?parent=16461"}],"wp:term":[{"taxonomy":"category","embeddable":true,"href":"https:\/\/www.naijatraffic.ng\/news\/wp-json\/wp\/v2\/categories?post=16461"},{"taxonomy":"post_tag","embeddable":true,"href":"https:\/\/www.naijatraffic.ng\/news\/wp-json\/wp\/v2\/tags?post=16461"}],"curies":[{"name":"wp","href":"https:\/\/api.w.org\/{rel}","templated":true}]}}