Thursday, September 18, 2025

Omah Lay – soso (Music video & Lyrics)

Stream and watch soso by Omah Lay (Music video & Lyrics)
Soso take my pain awaySoso take my painSoso take my pain awaySoso take my pain (pain, pain, pain)Soso take my pain away (take my pain)Soso take my pain away (please, come take my pain away)Soso take my pain awaySoso take my pain (mad)
Ahn, ahnAll of the things them talk, I no dey hear, hearTry wetin I do if you no dey fear, fearOne mind dey tell me to disappear, ‘pearSoso come and help me oh ’cause I don prayMaami, I don break commandmentI can’t stay for one placeFor God sake, oh my dearCome take my pain away from me, oh
Soso take my pain away (take-take, take, take-take)Soso take my pain (soso, please, come take my pains away)Soso take my pain away (soso, soso, soso)Soso take my pain
Shibiri, shibiri, shibiri, uhThey are talkin’ shi-shibiriWater no get enemy‘Til you fall for OshimiriI poto poto my eyesTen shots
High riseTouch GodI cryOffshoreCut my dreadlocksGirlie, me, I don prayMaami, I don break commandment
I can’t stay for one placeFor God sake, oh my dearCome and ginger meOnly you dey feel my painsGive me vitamins wey go take these pains awaySoso oh, soso, soso, oh
Soso take my pain away (take-take, take, take-take)Soso take my pain (soso, please, come take my pains away)Soso take my pain away (so, so, so-so)Soso take my pain away (take my pain)Soso take my pain away (take my pain away)Soso take my painSoso take my pain awaySoso take my pain

Related Articles

Hot this week

Paul Tomisin Biography: Age, Family, Education and Career

Minister Paul Tomisin is a celebrated gospel artist known...

Ayo Maff Biography: Age, Family, Education and Career

Ayomide Mafoluku Ayodele, better known as Ayo Maff, was...

Top 5 Cheap Sites to Buy Data and Airtime in Nigeria (2025 Edition)

In a country where staying connected is vital—from running...

Daddy Freeze Biography: Age, Family, Education and Career

Ifedayo Olarinde, better known as, Daddy Freeze, is a...

Bright Chimezie Biography: Age, Family, Education and Career

Bright Chimezie, a Nigerian musician who gained prominence in...