Napo

&
Verse 1: Sugarboy] Plenty gurls dem pretty pretty o Give dem 100, give dem fisee, ehhn Shey u dey see Small church don turn ministry o Yha! Yha! Napo Napo Napo Napo oo I want to be like skiboro Omagboh oo Ehn dem don dey fear Swagger Man worry dem everywhere Yha! Yha! [Pre-Chorus: Sugarboy] Call me on the phone ask me how e dey go I tell them 3 milli oh 3 mili aden aden At the year I bin dey make dem check up Omo na 3 billi oh 3 billi aden aden [Chorus: Kizz Daniel] It’s a long time fallen Onе no be nine oooo It’s a long time fallеn fallen fallen One no be nine oooo ehehe You know Napo napo napo napo Napo napo napo napo Napo napo napo napo Napo napo napo napo [Bridge] Abeg wetin da other guy see wetin e dey talk sef Say hunter shoot bird mama fly But no vex oh, where d mumu dey before sef Hin dey school story o bad o [Verse 2: Kizz Daniel] Cutie cutie got me going boomerang Yh yh I shut it down for you baby can I be your man Oh ho your booty awaits your fire oh Girl ama take my chances with you [Pre-Chorus: Kizz Daniel] Call me on the fone ask me how e dey go I tell them 3 milli oh 3 mili aden aden At the year I bin dey make dem check up Omo na 3 billi oh 3 billi aden aden [Chorus: Kizz Daniel] It’s a long time fallen One no be nine oooo ehehe It’s a long time fallen fallen fallen One no be nine oooo ehehe Napo napo napo napo Napo napo napo napo Napo napo napo napo Napo napo napo napo