M.O.N.E.Y

&
Every night and day the boy dey fly to Dubai (Dubai) All the way from naija to just go flenjor for Dubai (Dubai) I travel to America just to go charge my phone (my phone) Bad belle people make una leave me alone, Heh I say when money no dey People dey carry me play When money no dey Everybody run away I say when money no dey no no no People dey use me dey play When money no dey Nobody look at my face Orugo Them feeling them feeling them feeling Them feeling them feeling the boy The ladies The ladies The ladies The ladies them wanting the boy When the going is too damn good Many many people will be your friend I say when money no dey People dey carry me play When money no dey Everybody run away I say when money no dey no no no People dey use me dey play When money no dey Nobody look at my face Heh, them say me I dey craze Original rude-boy Mr flavour pon the dance floor Onye olima eheheh, Oh yeah ahn If you get money make you spend am brother eheh Oya make you dey turn nunu up uh my sister eheh Na once in a while we suppose to dey jolly eheh Oya yankulu yankulu dance my sheri oh oh Onye olima When money no dey everybody abobosom I say when money no dey my guy odi oyi wun Abrukutu mami to eat oh na bad thing I tell you Tonight na flavour timaya oh Egberipapa one of bayelsa (lego) When money no dey umu wain abosom I say when money no dey I love you I love you gbunam nunu Akrikata dance hey baby If you want to touch wete ego nu Tonight na flavour timaya oh Egberipapa one of bayelsa Them feeling them feeling them feeling Them feeling them feeling the boy The ladies The ladies The ladies The ladies them want touch the boy When I sing say when money no dey Everybody run away Nobody wan stay Just because money no dey Now money don dey oh no no And friend them be come my way People them wan stay hey No be me you go use play I say When money no dey Everybody run away When money no dey Everybody run away I say When money nor dey oh no no no When money no dey People them run away