Kabaa

&
For my kabaa Of Lagos, 'Ge-'Ge This bread no be Of La-La, Aaapa, ya know Idowest awa mafia Make anybody no go do anyhow for my kabaa For my kabaa Me, I no get time for anybody No-No problem with anybody oh But if anybody go do anyhow for my kabaa Na three gbosa gbosa you go hear (For my kabaa) Gbosa gbosa you go hear (For my kabaa) T-T-Three gbosa gbosa you go hear (for my kabaa) Three gbosa gbosa you go hear (for my kabaa) E ma wo awon eleyi Shey b'ashe-b'ashe ma wa leleyi, Aaapa E ma wo awon eleyi Awon eleyi won mad gan T'oba sowipe na who dey (bam bam) File fun awon omo mi opo Akute Oya rewon lo bi Gawusho Omo adugbo won lo gbowo yahooze Rata-ta-ta, kila fa-fa-fa Mosa f'ejo k'oto di gba-gba-gba Bata wahala, o toh di kasala O fe lo mufala, o wa fun fa-fa-fa Shawty fe lu GTB ni jibiti Brazilian hair, Bone Straight, BTC Sh'ofe ma porsh, shey mo jo PDD Bumper to bumper lodi gbi-gbi-gbi Ehn, for my kabaa (nibo?) Omo waliasiri wey dey yanga B'oshey lapa e Awon omo antap B'oshe ri kala lo gun be gaza Awon t'emi kan kai Na three gbosa gbosa you go hear (for my kabaa) Gbosa gbosa you go hear (for my kabaa) T-T-Three gbosa gbosa you go hear (for my kabaa) Three gbosa gbosa you go hear (for my kabaa) E ma wo awon eleyi Shey b'ashe-b'ashe ma wa leleyi Aaapa E ma wo awon eleyi Awon eleyi won mad gan Wo designer timo wo wabi Na who wan check am? (na who check am?) You wey no be odia T'oba f'ese mule, dadubule, bend down Hater de wa wonder b'oshe dun nbi Omo ologo t'owo Brewery O de momi Baba Felabi, mo Kuti L'adugbo mi, e ni sinmi Make anybody no go do anyhow for my kabaa, ah For my kabaa Me, I no get time for anybody No-No problem with anybody oh But if anybody go do anyhow for my kabaa Na three gbosa gbosa you go hear (for my kabaa) Gbosa gbosa you go hear (for my kabaa) T-T-Three gbosa gbosa you go hear (for my kabaa) Three gbosa gbosa you go hear (for my kabaa) E ma wo awon eleyi Shey b'ashe-b'ashe ma wa leleyi E ma wo awon eleyi Awon eleyi won mad gan (Sweet Mix by Drum Face) For my kabaa For my kabaa For my kabaa For my kabaa