Isabella

Yeah man yeah man Onyeoma hmmm Anytime I see you e dey sweet my blood E dey sweet my blood When I see your face my face light up I swear to God Baby girl na you be my tomato Jos Hmm my Ghana jollof onyeoma I cannot get enough onyeoma I jim n’ölü with handcuff onyeoma Ayagayagayagayagayagayo The thing dey totori me for inside my stom Could it be lust or could it be true love Could it be lust or could it be true love Ayagayagayagayagayagayo Pami dey sweet pass ogogogoro Could it be lust or could it be true love Could it be lust or could it be true love Isabella o Isabella o hmm hmm Tinini tanana o Isabella o Isabella o hmm hmm Machala machala o Isabella o Isabella o hmm hmm Causing wahala o Isabella o Isabella o hmm hmm Machala machala onyeoma Hmmm mekwe hmmm sample ekwe Hmmm mekwe hmmm sample ekwe Hmmm mekwe hmmm sample ekwe Hmmm mekwe hmmm sample ekwe I meet her for Lekki phase 1 Inna the shopping mall I tell her sey she too pure Ahn sey her way too pure Give me your number later make I beep beep I’ll write you love letters I can be deep And I can be your Mr romantic Your Mr wetin Mr romantic Ayagayagayagayagayagayo The thing dey totori me for inside my stom o Could it be lust or could it be true love Could it be lust or could it be true love Ayagayagayagayagayagayo Pami dey sweet pass ogogogoro Could it be lust or could it be true love Could it be lust or could it be true love Isabella o Isabella o hmm hmm Tinini tanana o Isabella o Isabella o hmm hmm Machala machala o Isabella o Isabella o hmm hmm Causing wahala o Isabella o Isabella o hmm hmm Machala machala onyeoma Hmmm mekwe hmmm sample ekwe Hmmm mekwe hmmm sample ekwe Hmmm mekwe hmmm sample ekwe Hmmm mekwe hmmm sample ekwe CKay