Gra Gra

Me I no dey do gra gra do gra gra I no dey gberaga Right now I no dey do gra gra do gra gra I no dey gberaga You no wan work you want to chop oo You no wan strive you want to flex oo You must to serve before you be boss oo You no wan suffer you wan enjoy oo Right now me I'm chilling in my Chulo Chulo way God know say I work hard to be where I dey If you try to mess with me I look the other way But if you fuck up you will never get away Right now I no dey do gra gra do gra gra I no dey gberaga I say me I no dey do gra gra do gra gra I no dey gberaga Everything is popping up for my side That's why the people eyes they chook for my side I got shooters wey fit cause homicide Me I dey sail everyday with all of my guys I say thank is full person wey dey talk don chop belle full Back inna the days dem call me a fool See me today say my God I'm grateful It's Chulo Way Say me I no dey do gra gra do gra gra I no dey gberaga Right now I can't do gra gra do gra gra I no dey gberaga I say you no wan work you want to chop oo You no wan strive you want to flex oo The thing wey dey worry you dey for your body Person wey dey fail na like to complain You no wan work you say Chukwubiko You go expect manna to fall from heaven oo Person wey dey carry last you dey complain The thing wey dey worry you dey for your body ee eh eh Do gra gra do gra gra I no dey gberaga That's why I no dey do gra gra do gra gra I no dey gberaga If life give you pain please pop Champagne oo Don't give a damn don't you complain oo See these people dem a insane oo oo If life give you pain please pop Champagne oo Don't give a damn don't you complain oo See these people dem a insane oo oo Me I tell them me I see o God hear me who nobody for my side Me I look my left my right I see nobody for my side Hustlers don't complain we just figure it and slide Say we ready for the rainy day only God dey my side Me I no dey do gra gra do gra gra I no dey gberaga Right now I no dey do gra gra do gra gra I no dey gberaga You no wan work you want to chop oo You no wan strive you want to flex oo You must to serve before you be boss oo You no wan suffer you wan enjoy oo Right now me I'm chilling in my Chulo Chulo way Everybody know say me don't give the fvck I dey If you try to mess with me I look the other way But if you fuck up you will never get away Right now I no dey do gra gra do gra gra I no dey gberaga I say me I no dey do gra gra do gra gra I no dey gberaga