Don Dada

Chulo eh Uh yeah Uh yeah Uh yeah Uh yeah Uh yeah Don dada (uhh yeah) Don dada (uhh yeah) Na we be don dada (Uhh yeah uhh yeah uhh yeah uhh yeah) Yeah don dada (uhh yeah) We be don dada (uhh yeah) Na we be don dada (Uhh yeah uhh yeah uhh yeah uhh yeah) Telli mi, telli me, telli me how you feel eh The people you dey help say na dem go fuck you up eeh Make una telli me, telli me, telli me how you feel eh eh ai (leggo) The people you show love to na dem go fuck you up eh To dey broke is a fuck up (ehn) I get guys weh I bring up I pick dem from the bus stop Now if I call them no dey pick up (for the gbedu weh we dey) All these guys weh dey insult (continue) So nice and I won't stop My level can never drop I'm their role model, I'm their big boss (for the gbedu weh we dey) Oooh oo, all the money weh I get I wanna hold it I don't wanna go to the club one night and blow it (hear me now) Yeah! the best investment is on yourself oo I don't wanna hear say nobody come pick my call no more What's my name? Leggo (don dada) chulo eh Say again don dada What's my name? Call me don dada Chulo don dada Chulo I be their don dada What's my name? Don dada Say again (don dada) right What's my name? (Leggo) Call me (don dada) Say my name (don dada) Leggo Every day Everyday Everyday I just dey go No time no time Dem dey hate, dem dey hate Dem dey see say me I get so much loving I don't understand how you help a brother And he turn him back on you Every day still I die they can never see me fall, that one na lie Oohh oo, all the money in the world I wanna hold it (stoopid) I don't wanna go to the club one night and blow it (hear me now) Yeah! the best investment is on yourself ooh (don't believe people man) I don't wanna hear say nobody come pick my call no more What's my name? Leggo (don dada) papi Say again right ouh (don dada) papi What's my name? (Don dada) consur (Don dada) right, I be their (don dada) What's my name? Chulo eh (don dada) Say again (don dada) right What's my name? (Leggo) Call me (don dada) Say my name (don dada) Leggo I love me stoopid stoopid papi papi great chulo Right