Dem Mama

I say they done come lyo iyo lyo iyo lyo iyo Nothing we do them lyo iyo lyo iyo lyo iyo Nigeria na my country yo Bayelsa na my state iyo This na reality Well e bin happen for Bayelsa oh Nineteen Ninety nine oh I swear I no go forget am oh When them kill the people oh And they make the children them orphans oh Any time wey I think am oh Water dey pour from my eyes oh Somebody say make I leave am oh But I say me I must talk am oh I say them don kill dem mama eh Them don kill dem papa eh I say dem don kill dem mama Them papa dem mama dem papa dem mama eh I say they don kill dem mama eh dem papa eh ah Dem mama eh ah Wetin we go do iyo Do iyo Say do iyo Na so them march dey go iyo Ten thousand soldiers for road iyo Ask them where dem dey go Them say dem dey go Bayelsa oh Which place for Bayelsa One village they call Odi oh Na im them enter our village And rape our young girls And make us homeless oh Them kill our mama iyo Them kill our papa iyo Them kill our brothers and kill our sisters And make us homeless oh Wetin we go do iyo Do iyo Say do iyo Everybody dey cry oh I say government them bad oh I say them don kill dem mama eh eh eh Them don kill dem papa eh I say dem don kill dem mama Them papa dem mama dem papa dem mama eh I say they don kill dem mama eh dem papa eh ah Dem mama eh ah Wetin we go do iyo Do iyo Say do iyo I don die oh Poverty no good at all oh Everyday for Nigeria Na so the people dem dey die oh Eeeehhh our government oh Na why una make us dey cry oh Oooh everyday for Nigeria Na so the people dem dey die oh Them commot for house for morning oh Money no dey for your hand oh Police go stop you for road Them go collect the one wey you get oh Them lay allegation for your head oh For wetin you no do iyo Before you go know My brother you don dey inside cell oh I say them don kill dem mama eh eh eh Them don kill dem papa eh I say dem don kill dem mama Them papa dem mama dem papa dem mama eh I say they done kill dem mama eh dem papa eh ah Dem mama eh ah Wetin we go do iyo Do iyo Say do iyo I say them don kill dem mama eh eh eh Them don kill dem papa eh I say dem don kill dem mama Them papa dem mama dem papa dem mama eh I say they don kill dem mama eh dem papa eh ah Dem mama eh ah Wetin we go do iyo Do iyo Say do iyo I say them don kill dem mama eh eh eh Them don kill dem papa eh I say dem don kill dem mama Them papa dem mama dem papa dem mama eh I say they don kill dem mama eh dem papa eh ah Dem mama eh ah Wetin we go do iyo Do iyo Say do iyo I say them don kill dem mama eh eh eh Them don kill dem papa eh I say them don kill dem mama Them papa dem mama dem papa dem mama eh I say they don kill dem mama eh dem papa eh ah Dem mama eh ah Wetin we go do iyo Do iyo Do iyo Everybody everybody Iyo iyo Iyo iyo Iyo iyo Chineke ne Everybody Iyo iyo Iyo iyo Iyo iyo Chineke ne Everybody Iyo iyo Iyo iyo Iyo iyo True story ooo Iyo iyo Iyo iyo Iyo iyo