Cross My Lane

&
Multi-talented Nigerian comedian, actor, singer, songwriter, Broda Shaggi releases a new song titled ‘Cross My Lane’. On the new song, he features Bahd Guys Entertainment rapper, Falz. The song was produced by Blaque Beat. Broda Shaggi ft. Falz – Cross My Lane Lyrics Well if you want challenge me, Challenge me direct No be the one you go dey go through corner No dey go through corner Talk to me straight no dey go through corner This guy won Dey run my package No go try am, I be savage I no dey play with my baby I no dey with lover I no dey play with my baby I fit release my dog Eh She’s my girl, my girl Since I’ve been falling This one I’m dying for She’s the best no compare Her smile is for me For this girl I’ll shoot and run Eh Make you no cross my lane Make you no cross my lane, make you no Make you no cross my lane brother Make you just Dey your Dey Make you just Dey your lane Make you just Make you just Dey lane brother Oma jeya ode Feri Werey Omo jeya ode feri Werey Oma jeya ah ah Ode ma ri werey Omajeya ode feri werey Abeg it’s okay Na whose fault And when then? And so what? Oloje ! Ariwo po! Carry yourself commot jor, I no fo Me wey still dey look at the back I never make any pass I never give am the lamba-baba And even though she gimme the eye I never take my chance I still dey look at the character-ta But I no go fit dey do like Bala Make any broda use me dey do shakara Shey you say you want dey show manpower Today na today you go feel my para No be my fault say she like my vibe Look me right in the eye say make I capitalize You get lucky say I dey with my guys, I’m feeling nice and I no dey like carry my size Oma jeya ode Feri Werey Omo jeya ode feri Werey Oma jeya ah ah Ode ma ri werey Omajeya ode feri werey Oya gbo I no dey play with my baby I no dey play with love If I catch you, e no go funny I fit release my dog No go there , no go there, no go there, no there baby Malobe, malobe, malobe, malobe bobo Dangerous This girl is dangerous I might be generous But for my girl I’m dangerous I’m dangerous ooo Oma jeya (are you mad ) ode Feri Werey ( you go chop am o) Omo jeya ( are you feeling fine) ode feri Werey ( you Dey mental) Oma jeya ah ah Ode ma ri werey ( yebo) Omajeya ( okay ) ode feri werey