Bless

&
Nigerian budding singer and songwriter, Wyzdom Noble presents a powerful and exciting song tagged “Bless”. The new track which features his right-hand man, Nachi was released under his new label, Unstoppable Legacy Entertainment. LYRICS Oh ra ra ra ra Eh It’s Wyzdom Noble Unstoppable noni Woman wey dey find pikin No dey wear pant sleep o Person wey dey go em house no dey tire for road o No pain, no gain Before you get (?) treasures Believe me, you must pass through some difficulties Streets can be masquerading Brother no fear them Believe in yourself (?) Back in the days My maleh beg for food o Just make em pikin chop go school o I remember when garri be my fried rice o But where I dey today na people prayer point o I dey primary 2, I dey cultivate for people to see my daily bread Everyday omo na trouble Nothing good comes easy my brother Believe me, hard time no dey last forever There is time for everything for this life o Time to hustle, time to flex, time to park well o If you get money, help the poor ones o Echi di ime (Tommorow is pregnant) My brother no one knows tomorrow Ehen No one knows tomorrow Nwannem o No one knows tomorrow Imana ego si na chi o Akunuba si na chi Akaraka si na chukwu o Brother believe me Money si na chi o I dey work, I dey pray Oluwa bless me o Cause people wey make am no get two head o Baba come end this misery Make poverty turn to history Olisa gozie num o Gozie num o Gozie num o Chia Baba bless me If I tell you brother what I have been through If I tell you wetin I don pass through Olisa gozie num o Baba bless me After secondary school Journey of life beginning Nobody to help me No money for uni Then I took the decision that I’m gonna serve Oga I left Okpoma enter Akwa Ibom o Everyday hustle, money no be my (?) Based on low low I still dey serve oga mi After serving my oga Oga no settle o E push me enter street, I run go Auchi o Say we struggled We borrowed wheelbarrow (?) rain beat me (?) no pity But as a real Igbo boy I no give up Every day I cry to God Baba lift me up Few months later my Dad puff After the burial bros life tough Yam yam Landlord pursue for rent o My and my brother we dey sleep for street o Every night cold, mosquito bite o I dey beg oluwa, baba biko yem ego Cause akalakam, Ego bu mmawu nwoke I dey beg you, oluwa ma gbagbe mi o Imana ego si na chi o Akunuba si na chi Akaraka si na chukwu o Brother believe me Money si na chi o I dey work, I dey pray Oluwa bless me o Cause people wey make am no get two heads o Baba come end this misery Make poverty turn to history Olisa gozie num o Gozie num o Gozie num o Chia Baba bless me If I tell you brother what I have been through If I tell you wetin I don pass through Olisa gozie num o Baba bless me o